Nigeria president Muhammadu Buhari on Wednesday reveal Professor Ibrahim Gambari as im new chief of staff.
Prof.
Gambari replace Oga Abba Kyari wey im name trend ontop Nigerian social
media websites for almost one week afta di goment announce im death on
17 April, 2020.
Secretary to di Goment of di Federation Boss
Mustapha na im announce di appointment as di Federal Executive Council
wan start on 13 May, 2020.
No comments:
Post a Comment